Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics by Yemi Alade

Yemi Alade Lyrics
Yemi Alade has released the Afrobeats song "Shawa Shawa (Ashawo)" in 2026.
Produced by Dennis Hope Yasso, the track is performed in English and Pidgin. It was released under the record label Effyzzie Music Group.
Yemi Alade – Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics
Dem say ashawo no be work oh
Me I want to chop oh
No food for lazy man
Who no work e no go chop oh (Yasso you sabi)
Hmmm eh (Shawa shawa)
Eeh (Shawa shawa)
I sing melodies wey I know you go like oh
Her body dey do you tana it’s a vibe oh
If you getti money she go lick you like TomTom (White and black)
She no get data for Internet, na cap oh (O ya na, o ya na)
Wanna dancey for Shanga
Make her way Katerina
Enjoy the life for lavida
Oh my Senorita nah ashawo (Nah ashawo)
Baby nah ashawo (Na ashawo)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Dem say ashawo no be work oh
Me I want to chop oh
No food for lazy man
Who no work, no go chop oh
E come over
She like to bend oh
He like to whine
Hin two nah one ohh
Wanna dance for Shangaa
Make her way Katerina
Enjoy the life for lavida
Oh my Senorita nah ashawo (As in working class, nah ashawo)
Baby nah ashawo (Nah ashawo)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Sha sha sha (Shawa shawa)
(Shawa shawa)
(Shawa shawa)
You hear me?
I hear you!
Notice: Jijitunes shares music strictly for promotional exposure. We do not own or claim rights to any content; all materials remain the property of their respective owners. Copyright holders may contact us for immediate removal requests.
No comments yet