Konse Lyrics by Lovn

Ashley
Loading...

Lovn Lyrics

releases the English-language Afrobeats track "Konse" in 2026. Produced by Skillsbeat, the song is featured on the EP Soundbender.

Lovn – Konse Lyrics

Oouoou!
Konse Konse (Concentration)
Konse
Focus focus seh
Wahala no dey expire
T’oba lo worry Oma stress e
Pararara
Focus focus seh
Save your energy for things wey dey necessary
Konse Konse

They say life can be funny
Such a dry joke I see nobody laughing
Happiness is free
But Happiness comes with a fee
Happiness getti currency

Na money be equation
Na money be the formula, The solution
So when I hear, “Joy comes in the morning”
Na credit alert I wake up be checking
As I dey, I am up to something
Na why I dey focus focus
If no be money me I no do no do

Konse Konse (Concentration)
Konse
Focus focus seh

No follow dey share bad news
If you no dey work for CNN or Skynews
That shi gon mess with IQ
Oou whaahh make I remind you

Mind your business
Concentrate on things wetin give you dividends
Priority e, Malo gbezome, na your happiness
Oh malo gbezome
As I dey I am up to something
Na why I dey focus focus
If no be money me I no do no do

Konse Konse (Concentration)
Konse
Focus focus seh
Wahala no dey expire
T’oba lo worry oma stress e
Pararara
Focus focus seh
Save your energy for things wey dey necessary
Konse Konse

As I dey I am up to something
Na why I dey focus focus
If no be money me I no do no do

Konse
Focus focus seh
T’oba lo worry o ma stress e

Notice: Jijitunes shares music strictly for promotional exposure. We do not own or claim rights to any content; all materials remain the property of their respective owners. Copyright holders may contact us for immediate removal requests.

Trending

More from Trending category

Comments (0)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No comments yet

Be the first to comment.