Energy Lyrics by Tiwa Savage, Wande Coal & Mavo

Ashley
Loading...

Tiwa Savage, Wande Coal and Mavo Lyrics

With vibrant Afrobeat rhythms and infectious melodies, Energy by Tiwa Savage, Wande Coal, and Mavo is an uplifting anthem that celebrates confidence, romance, ambition, and living life with a positive mindset. The song blends themes of attraction, financial success, personal growth, and self-assurance, encouraging listeners to stay focused on their goals while still making time to enjoy life’s pleasures. Through playful lyrics and energetic performances, the artists create a feel-good atmosphere that embraces love, luxury, and resilience in the face of everyday pressures. Energy delivers a vibrant message about maintaining good vibes, chasing success, and enjoying the journey along the way.

Tiwa Savage, Wande Coal & Mavo – Energy Lyrics

Baby mobilize me
Give me body snokonoko
Wahala dey kilolo dey
Baby dey order I go pay
Baby you dey work me, baby you dey work me
Bolobolo

Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa

I say
Relax
E go better
Oh oh mina
Why you go dey reason far
You dey talk say you go reach the star
You say “Guy
Just dey do your part
Leave that worry for gutter
Japa

Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa

Iskaba
Imole Mushin
Woni PE emi imole Mushin
Wo’n damo damo, wo’n damo bi owo
Wo’n damo damo , wo’n damo bi owo
Black diamond no pimple, omo na fine boy
Fine boy
Ara’n be lowo mi, brymo, brymo
Mo fun lowo ko lo polanco
Awon omo PE mi ni rich and wacko, sogbo

Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa

Me I no dey cap
I dey come conquer
Shey you hear stutter?
Shey you hear stammer?
Say before she lap I go buy frontal
I go buy Tonka
Say na she dey cause quanta with her bakassi
Junyawatanbe……

Won ni ko possible
Wo’ni America ni Wande tin bo
Wo’ni wo’n wa mi ni London mo’n bo
Bawo ni ma se ko orin ti won se ni gbo
Omo ju omo loooo
BA ti e je, ma fi rhymes BA ti e je
I’ve been long in the game
Mo ti wa ti PE seh
I be don for the game, mo ti wa ti PE se!
Omo ju omo looooooo

Notice: Jijitunes shares music strictly for promotional exposure. We do not own or claim rights to any content; all materials remain the property of their respective owners. Copyright holders may contact us for immediate removal requests.

Trending

More from Trending category

Comments (0)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No comments yet

Be the first to comment.