Lyrics

Better Lyrics by Balloranking

Ashley
Loading...

Balloranking Lyrics

"Better" is an Afrobeats song by , released in 2026. The track was produced by Deobeats and features lyrics in English and pidgin.

Distributed through Dapper Music & Entertainment, the song brings together the artist's vocals and Deobeats' production in a 2026 release.

Balloranking – Better Lyrics

I just want to be someone better
‘Cause I’m not really getting any younger
I gotta excel, I be one-man soldier
Every day I’m building something bigger

Jo kami mo awon tori anu gba
Every step is taking me further
Long a way coming, many meter
Aje dem no fit kill my ginger o

Anywhere the money dey, sey I go dey there
Tori owo duni aye dun je
So go harder, jor mawobe
Tori ojonlor joma I roseeh

Kilo mu omo masunle
Emi mokaran mo gbejele
Many adviser, ewo mofetele
Iwo de mogbekele

Orile to Falomo
I gats to make am opodon don
Steady raba mo shomolo
You know pikni wey pack am lomo oko

Orile to Falomo
I gats to make am opodon don
Steady raba mo shomolo
You know pikni wey pack am lomo oko

As I dey fase
So I pray, make my pocket just dey fat
In everything I do, make I excel
‘Cause me, I don’t want to go back my past

Wonle wole base
Momo agba awo ton momi ase
Worldwide, dem dey play my cassette
Tori oro oluwa ole tase

Dem say prayer na key holder
Moriregba, sativa nimofa
Opor loti jonn
Eyan sholekan

Ota poju enemy lor
Many ways dem try, ori lon komiyor
Every day mobo olorire yor
Kitemilede, ’cause I’m not getting young
Higher me I dey go, wonripe otilo

Anywhere the money dey, sey I go dey there
Tori owo duni aye dun je
So go harder, jor mawobe
Tori ojonlor joma I roseeh

Kilo mu omo masunle
Emi mokaran mo gbejele
Many adviser, ewo mofetele
Iwo de mogbekele

Orile to Falomo
I gats to make am opodon don
Steady raba mo shomolo
You know pikni wey pack am lomo oko

Orile to Falomo
I gats to make am opodon don
Steady raba mo shomolo
You know pikni wey pack am lomo oko

Notice: Jijitunes shares music link strictly for promotional exposure. We do not own or claim rights to any content; all materials remain the property of their respective owners. Copyright holders may contact us for immediate removal requests.

Trending

More from Trending category

Comments (0)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No comments yet

Be the first to comment.